Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Ye lyrics by Burna Boy

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can’t come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, four shows I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller
That’s my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby, your body’s on fire
Di body’s on fire
My baby, your body’s on fire
Di body’s on fire

Songwriters:Damini Ebunoluwa Ogulu , Olaeye Ayobami Oladapo

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Burna Boy’s latest album No Sign Of Weakness has officially crossed 100 million streams on Spotify, marking yet another major milestone for the African...

Celebrity News

Davido’s critically acclaimed fourth studio album Timeless has officially earned a Silver certification in the United Kingdom, a testament to its global success and...

Celebrity News

Rema continues to make a strong case for his place in the upper echelon of Afrobeats as he shared the stage with Canadian megastar...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Burna Boy’s latest album No Sign Of Weakness has officially crossed 100 million streams on Spotify, marking yet another major milestone for the African...

Celebrity News

Afrobeats giant Burna Boy delivered a standout performance at this year’s Wireless Festival, thrilling fans with his global smash hit “Last Last.” The track,...

Celebrity News

Afrobeats has become a global movement, with Nigerian artists dominating charts, selling out arenas, and gaining massive international recognition. But according to Asa Asika,...

Celebrity News

Burna Boy continues to solidify his legacy as one of Nigeria’s greatest musical exports as his Grammy-nominated album Love, Damini has now surpassed 1...