Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Tiwa Vibes lyrics by Tiwa Savage

Spellz
Yeh yeh yeh
Listen listen

Hennessy for my cup henne dey for body oh
Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh
All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh
Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
You gat to spend the money
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Bottles must to pop oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Help me spray the money oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh

Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo
The bottles we pop na moet
Shayo ohh ohh shayo
Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo
Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo

Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru

Self paid make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo make you comot oh
If you no get money make you comport oh
Self paid make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo make you comot oh
If you no get money make you comport oh
Hennessy for my cup henne dey for body oh
Shayo gallore see oju ti leri oh yeh yeh
All of girl them bad we go kill somebody oh eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

If you want to touch my body oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
You gat to spend the money
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Bottles must pop to oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Help me spray the money oh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh

Wetin be that wey dey ginger the player shayo shayo
The bottles we pop na Moet shayo ohh ohh shayo
Omo na shayo gallore shayo ohh ohh shayo
Some dey dey sip Hennessy shayo ohh ohh shayo

Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru
Aunty Sikira Broda Peteru

Songwriters:Obadje Benjamin Emuesiri ,Tiwa Savage

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Culbeed Article

For over a decade, Olamide Adedeji, aka Baddo, has been a defining voice in Nigerian music. From his breakout album Rapsodi in 2011 to...

News

Controversial Lagos socialite Sam Larry has once again denied any involvement in the alleged assault or harassment of the late Afrobeats singer Mohbad, insisting...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats superstar Tiwa Savage has opened up about why she wouldn’t encourage her son, Jamal, to follow in her musical footsteps. Speaking on the...

Celebrity News

Afrobeats superstar Tiwa Savage has revealed that her widely admired image as a sultry music diva was largely influenced by her ex-husband and former...

Celebrity News

Music executive Tee Billz, the estranged husband of Afrobeats star Tiwa Savage, has taken to social media to call out her manager, Vanessa, over...

Celebrity News

Afrobeats superstar Tiwa Savage is calling for more compassion and mindfulness in the digital age. In a heartfelt interview with Dose of Society, the...