Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

That 1 – Brymo

1,2,3,4
Na me be the one
Wey dem talk you to stay away from
When you go the places
you dey go for town
Na me be friend
Wey dey always tell me truth first
Though the truth dey cut me but na instantly
When e matter
Sooner or later
Put my legacy on top am
Take a billion bucks in loads for hard currency on top am
The future no too far
Lives go fall yakata
I no go be the one to suffer after THAT1
Make you no be the one to suffer after THAT1
I no know anybody wey wan suffer THAT1
Make you no be the one to suffer after THAT1
I been hear am
I hear am say
Some people go round town dey pubs dey talk shit
Say ‘who I think say I be?’ na the only thing dem say
Nobody dey think about the things dem say
I guaranteed trust than now
Tell anybody for town dem go lend you NAIRA on top am.
The future no too far
Lives go fall yakata
I no go be the one to suffer THAT1
Make you no be the one to suffer THAT1
I no know anybody wey wan suffer THAT1
Make you no be the one to suffer after THAT1
You fit to Bank on am
Tell all the fine waitress for ChurchHills dem go serve you beer on top am
The truth don dey town
Lives dey fall apart….

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Sport

Former Arsenal midfielder Thomas Partey has been officially charged with five counts of rape and one count of sexual assault, according to the Metropolitan...

Celebrity News

Afrobeats sensation Omah Lay has ignited a flurry of conversation online after boldly declaring himself “the greatest of his generation” in a post on...

Music

Afrobeats sensation BNXN has released his highly anticipated second studio album, ‘CAPTAIN’, a 16-track project that explores vulnerability, resilience, and the price of elevation...

Advertisement

You May Also Like

Lyrics

My grandpapa like to relaxIt’s always been soSince his early daysHe had a dozen wivesGet plenty childrenHe told a dozen liesAlways denounce his childrenMy...

Lyrics

Kere ohKere I like to eat my cake and have itI sex my girl she liked itI thought I was the psychicUntil she catch...

Lyrics

You old enough to fuckYou old enough to knowNobody gives a fuckYour wahala na your ownYou like to kiss the assHe hits you when...

News

Nigerian singer-songwriter Ọlawale Ọlọfọrọ, widely known as Brymo, has announced the release of his upcoming single titled “That 1.” The new track is set...