Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Stubborn – Victony ft. Asake

Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
Yeah, yeah, yeah
Yeah

Solo, solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
You before my ‘tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo, idolo, idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, “So many things you dunno
So many things you dunno” (dunno)
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
And I stubborn gan ni (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
Mo stubborn gan (stubborn)

Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality, no be bobo, hmm
Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low-low (low, low)

Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say, “Na lie, ” uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ’Ọlọhun (ṣ’Ọlọhun)
Bukata mi o ti pọ gan o
For my family, I be stubborn

I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
Yeah-yeah, yeah, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
I stubborn (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
Stubborn

Yeah, Rambo
That man he is a bombo
Normally shey ajẹbo sef na hustler
Get to the money pronto
Dey-dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I’ve never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, “So many things you dunno o–, so many things you dunno”
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
(Stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
(Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
Mo stubborn

Songwriters: Mcculloch Reid Sutphin / Westen Weiss / Sebastian Alfredo Lopez / Ololade Ahmed / Victor Ebuka Anthony / Chuma Nonso Nwokike

Stubborn lyrics © Electric Feel Music, Songs Of Universal Inc., Westen B Weiss Songs

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Music

Spotify Nigeria has become a hub for showcasing the musical dominance of Afrobeats artists, with its annual streaming data highlighting the industry’s biggest stars....

Celebrity News

Nigerian music sensation Asake has achieved a remarkable feat, securing the title of Spotify Nigeria’s Most Streamed Artist for the second year in a...

Music

Ayo Maff and Fireboy DML have achieved a remarkable milestone with their chart-topping collaboration, “Dealer,” which has officially been crowned the most-streamed song of...

Advertisement

You May Also Like

Music

Spotify Nigeria has become a hub for showcasing the musical dominance of Afrobeats artists, with its annual streaming data highlighting the industry’s biggest stars....

Celebrity News

Nigerian music sensation Asake has achieved a remarkable feat, securing the title of Spotify Nigeria’s Most Streamed Artist for the second year in a...

Music

The Nigerian music industry continues to hit new milestones in streaming, with artists consistently breaking records and setting benchmarks for full opening week streams....

Celebrity News

Afrobeats star Asake has achieved yet another milestone with his third studio album, Lungu Boy. The album has become the longest-charting number-one album on...