Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Something Sweet Lyrics by Buju

Something sweet
Something sweet for my system
You know me I go give dem shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
Cause If e sweet, nah good vibes I go give them
You know they cannot pretend shade
When it hits you feel no pain
You can ask your friends
Something sweet
Something sweet for my system
You know me I go give dem shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
Cause If e sweet , nah good vibes I go give them
You know they cannot pretend
When it hits you feel no pain
You can ask your friends

O baby shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody

Emi okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly
Emi okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly
Okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly

O baby shey you cover me
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody

Songwriters:Daniel Benson, Olumide Esan

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Abolade bobby

Celebrity News

Rising Afro-Global artist Abolade Bobby, known professionally as {A.B}, has officially released his powerful new single Me & You on February 23, 2026. Now...

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Advertisement

You May Also Like