Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Shutdown – Spyro ft Phyno

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my G’s
Oh my God you don shut it down

As a kid
Mama tell me I be star boy
Prophet tell am say
Ogo yen loud gaan
So I think say e go easy but
Oju eni ma la (oou eni ma la)
Ari Iyonu
When I enter industry
Like gbangan gbangan break is over
Me I think say I go blow e don dey ginger
‘Cause everywhere I go they tell me say I too sabi
Why I never blow
Me sef I no sabi
So I shout Holy Ghost
Save my soul
Give me lamba make I blow
See me so, my mates don go
This December I want to show

I don blow now dem sabi
What will be don surely be
Aye o fe anybody
‘Cause it don surely sure for me

‘Cause I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s
Oh my God we don shit it down (eh, eh, shut it down)

I came from nothing to something
Pray to God, make my time olu ohh
I want to feel among
Eziekwu kan ne ku oh
So I face my fears, blood and sweat and tears
Nobody answer me
E be like say nobody care, ah
Mpane melo ka, I’m now a biggie man
From rags to riches now
E be like cinema
I’m up like ceiling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I’m the biggest fish in town

Yeah, the biggest fish in town
Eburu mo zabre mbazo
Okele lesi fi wo la no
Ghetto boy nesi ni pako
Yeah, ifini fe jamor
Coma koso chukwu plano
Mebe fe like nwaya yawa
No wahala for my side
By the morla oleko fa when I take get the mic
Bank alert, money no fit fall my hand
New currency, wey emergency
Call the boy on time
Call the boy on time

I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my G’s (G’s)
Jesus, boy you don shut it down

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Every time I shut down when I pull up with my G’s
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Any time we enter
We know dem and dey know we

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Multi-award-winning Nigerian rapper Phyno has dropped his latest single, “Time of My Life,” featuring Brighton-born UK rap sensation Arrdee. With a career spanning over...

Lifestyle

Nigerian singer Spyro has shared heartfelt insights into how his mother’s unwavering support and sacrifices have been a driving force behind his success. In...

Lyrics

Ode siri mu na mu ana akwoka okaBuzi ihe poro mu si no photo m ka oji agbo zi nchaIjito nwoke buru ebuNwoke agbago...

Lyrics

Finally I don make cash oAnything for your bride price oI pray to God make we no crash oCos our love no get spare...