Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Self made by Lyta

Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a’mercy yeah yeah yeah yeah
Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah

Olamide don sign the boy
Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn
Shout out to those people now wey Dey show me love
That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Work work work work work, because man must to chop
Everyday say me dey hustle now, am heading to the top
Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly
You know say nobody holy, no follow dem smoke poli

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
Oluwa oshey, won ma b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly
I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli
Work work work work work, because man must to chop
Everyday say me dey hustle now, am heading to the top

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

songwriters:Chisom Ezeh, Lawal Raheem

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Drake has once again etched his name in the history books, becoming the first artist ever to cross 115 billion streams on Spotify across...

Celebrity News

In a recent appearance on The Afrobeats Podcast with Adesope, Nigerian music icon D’banj peeled back the curtain on one of the most iconic...

Celebrity News

As Tems celebrates her 30th birthday, the world is not just toasting to another year, it’s celebrating an extraordinary journey. From the quiet depth...

Advertisement

You May Also Like

Lyrics

Otemi loju, You match my faceYou say that you need some spaceIt was like I fell from grace ahahnI brag about you everydayI did...

Lyrics

Oh-woah-woah, whoa(Bhad’, Bhadman Rhedi) Music be the only thing I knowSweet melodies yapa for my systemAnd, anytime I sing, I feel at homeJek’oma so’ro,...

Lyrics

Bhadman Rhedi(Bhadman Rhedi)Whoa-whoa-whoaWhoa-whoa-whoa, ah-ah, ahWhoa, ah-ah, ahI no when the manOh-oh, ooh(From my yard)(Waka go from my yard)(From my yard) Everythin’ I do, blessings...

Lyrics

Ya ya yayeyihhSay, they call me Lyta nono, nonoYeyeyeyihhEveryday ni mo n korinOluwa dakun raise my voice upEveryday ni mo n tepa mo’se, say...