Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Party no dey stop lyrics by Adekunle gold ft zinoleesky

It’s kel-p vibes
I’m not moved by what I see
I know who I be I just want my peace
Make money eh
I go get everything I need
In my own timing
Koni kọja mi koni delay
So many people deny
Oluwa don co-sign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Shọmọde lo dun bayi
I know it’s hurting your pride
Believe me I don’t mind
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I’m always on timing ahn
See my eyes don see many thing
Ti mi o gbadura f’ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy oh ahn yeah
Aje ti n ba jade tan aya wọn a ja
Ti n ba ti fẹ mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Ọrọ aye mi ko ma le
Ma lọ Cali or Paris
Go again another day
Kilo fẹ Richard Millie or Patek
Wo currency lọwọ mi
The real shit no fugazzi no fugazzi
In tha club turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe oluwe mawe oh
Oluwe mawe
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Music

Nigerian Afro-soul and Afro-pop rising star BoyPee (real name Sopuru Precious) is kicking off 2025 with an emotionally charged new single titled ‘First Sight’,...

Celebrity News

Kendrick Lamar continues to make history in 2025. The Pulitzer Prize-winning rapper just broke his own record for the highest-grossing concert by a rapper...

Celebrity News

Afrofusion superstar Burna Boy continues to solidify his status as one of Africa’s most globally recognized artists, as his smash hit ‘Location’ with British-Nigerian...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian singer Zinoleesky has once again captured the internet’s attention—this time, not with a chart-topping song, but with his candid response to a controversial...

Celebrity News

Afrobeats fans are in for a treat as Adekunle Gold has teased a possible collaboration on Davido’s highly anticipated fifth studio album, 5ive. Taking...

Celebrity News

Afrobeats star Adekunle Gold has added a new luxury ride to his collection, acquiring a brand-new 2025 Range Rover. The singer’s latest purchase comes...

Celebrity News

Adekunle Gold has kicked off his 2025 music journey with the release of his first single of the year, ‘Obimo,’ a soul-stirring love anthem...