Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Only fine girl lyrics by spyro ft simi

Ohhh weeeee
Oh ahh
Spyro
Can you Simi now

Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one,na only you de for my radar ,for my radar

You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone,for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast ,for my coast

Emeka ask me to dance
Joromi want one more chance
But I let them know say na you wey dey make (e) my heart to salute(ti)
Baby, destinamburi (destinamburi)
You steal my heart
I no go call police, for you
Everytime you call my cellular, you just dey burst my medulla
And I know that you are not regular
Spectacular
You can write on my tabular
Na only your face I dey anticipate oh baby
Believe me when I say

Chorus: Simi
You are the only fine boy
Only fine boy that I know
Only fine boy
Only fine boy in my zone
Only fine boy, wey I dey chat for my phone
For my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
Don’t deceive me now
Holy ghost e go choke
After you na you o
Number one for my coast

Outro:
My one and only, there’s no one like you
Oh my baby, nobody fine pass you
Na only you I dey see, my angel (my angel

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

American R&B superstar Chris Brown has been granted bail in the UK after being arrested in connection with an alleged assault case dating back...

Celebrity News

Nigerian street-hop star Small Doctor has sparked an emotional conversation online after raising concerns about the alarming rise in drug abuse among youths in...

Celebrity News

Burna Boy has once again sparked conversation online, this time with a dramatic declaration about the end of one of his most iconic personas....

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian singer Spyro, real name Oludipe David, is proudly carving a lane for himself in the music industry, without sacrificing his values. Known for...

Celebrity News

Simi is known for her soulful music and authentic voice, but behind the scenes, the award-winning singer is refreshingly honest about navigating the spotlight,...

Celebrity News

Breakout Nigerian artist Spyro has shared a deeply personal story about a tough phase in his music journey, one that involved being seemingly abandoned...

Celebrity News

Nigerian singer Spyro, known for his hit song Who Is Your Guy?, has once again made headlines, this time for expanding his real estate...