Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

No Time Lyrics by Khaid

Oh-ayy, oh-oh, oh-ah
(Finito, Finito)
Oh-oh, oh-ah
Who dey check am, balance am

Omalicha, tell me, if na Lambo’, e dey come right to your place (okayy)
Girl, you know say, you dey mesmerize me anytime wey I see your face (your face)
Ice out your wrist, I no really wan care wetin bad belle then go say (go say)
Girl, you know say, I dey ginger my soul
For your case, I go cause gobe

But, she say “oh no”
“That thing wey you dey do me so”
“E dey ginger body and soul”
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say “oh no”
“Even, if you wan leave me go”
“Make you try to dey let me know”
“I go distance myself on code”

Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)

Girl, you know me I under’
Any nigga try, dey go six feet under
“Follow who know road”, e don cut my sandals
Girl, na your back wey cause quanter, oh
Girl, me, I reason you
Girl, me, I reason you
I no fit dey decieve you, I no fit confuse
I go give you love times two
Gimme chance, make I finish you

But, she say “oh no”
“That thing wey you dey do me so”
“E dey ginger body and soul”
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say “oh no”
“Even, if you wan leave me go”
“Make you try to dey let me know”
“I go distance myself on code”

Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy

Songwriters: Nelson-ohakwe Chukwuemeka / Sulaimon Shekoni Solomon

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Drake has once again etched his name in the history books, becoming the first artist ever to cross 115 billion streams on Spotify across...

Celebrity News

In a recent appearance on The Afrobeats Podcast with Adesope, Nigerian music icon D’banj peeled back the curtain on one of the most iconic...

Celebrity News

As Tems celebrates her 30th birthday, the world is not just toasting to another year, it’s celebrating an extraordinary journey. From the quiet depth...

Advertisement

You May Also Like