Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Mentality – Asake

[Intro]
Mentally, mentally

[Chorus]
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka sa ma lo, no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow? I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go, many people don come, show love

[Verse 1]
Skibi kobobo skibi kobo
If I don dey dull give me liquor
Omo ope lawa, awa n gbope o
Alhadullilah, a o ni na tan o
Tin ba romo mefa mo ma sopę o
Ice on my neck
LV, fuck I’m big on flex
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dę ni wale
Lagbara Satiramoni
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
O legendary
Oh no no no is plenty
Loke loke jejely
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Tin ba romo meta mo ma pon mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby Doo
My brother tell me, “What it do”
A o şa le ku
OG’s know me for my hood
Won man so pe mo ngara ju
Olohun mi lo le humble mi
Bolo wan dey gum body
Hmm hmm hmm hmm hmm comot body

[Chorus]
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slacking no slacking
Ka sa ma lo no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go many people don come, show love

[Verse 2]
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala

[Outro]
So n lọ?
Ọmọ so n lọ?
So n lọ?
So n lọ?
Şo n lọ?

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

American R&B superstar Chris Brown has been granted bail in the UK after being arrested in connection with an alleged assault case dating back...

Celebrity News

Nigerian street-hop star Small Doctor has sparked an emotional conversation online after raising concerns about the alarming rise in drug abuse among youths in...

Celebrity News

Burna Boy has once again sparked conversation online, this time with a dramatic declaration about the end of one of his most iconic personas....

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

The 2025 American Music Awards (AMAs) are around the corner, and Nigerian music is once again taking center stage on the global scene. Four...

Celebrity News

Afrobeats powerhouse Asake has once again proven his dominance as his hit single Why Love returns to the #1 position on the Apple Music...

Celebrity News

The family of Nigerian music star Asake has made fresh demands following accusations from his father, Fatai Odunsi, claiming the singer abandoned him after...

Celebrity News

Afrobeats sensation Asake has been announced as one of the headliners for the highly anticipated Yardland Festival in France. The Grammy-nominated star will take...