Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Lagbaja lyrics by Peruzzi

Call lagbaja call la gba ja
Ogini ne me nkpo tu a

Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call Fashola
As road block don block ashana of
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish want to finish me o
Ewo nu
But e no fit work
See oil dey my head
The head too strong

We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I I never did it oh
No no no
I never did it o

Tell them make them call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

Call lagbaja
Yeah hello
Hello
I know you can hear me
Swaps swaps
Hello hello
I know you can hear me
Talk now.

songwriter:Tobechukwu Victor okon

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Lyrics

Oya talk to demOya talk to demOya work the workOya work the workFresh on the beat yeaa Fine fine girls wan come my way...

Lyrics

Accord, f I talk you pour me holy waterAccord, if I talk you-(Speroach Beatz) I like woman, I dey straight forwardI like truth and...

Lyrics

It’s you IIt’s you I want Yo (it’s you I), (it’s you I want)Yo Rexxie pon this oneGovernorHuncho Fine girl from CincinnatiGirlie talk say...

Lyrics

Baby you’re a miracle walahiCinderella CindodoBe the bang bang bangBe the bang bang bangBang bang bang bang bang bangSperoach beatz OreDo doDon’t be shyI...