Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Kese ( Dance ) – Wizkid

dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance

for the vibe, i’ve been out for days
steady chasing the kpa, i dey concentrate
mm, anytime i dey
whether night or day, i dey on my j’s (yebo)
even on my lane, mm
them go dey dance to the gbedu, them go feel irie
’cause anything wey i drop, dem go chop, ajé
whether night or day
i dey on my j’s, i dey on my j’s

kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de’bè
and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty

dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance

so, tell me what you wanna do tonight?
you no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive
we turn the o2 to o3, má lọ bé si italawa
so baby, tell me why you wanna
shake body make you do as you like
na steady we dey blow the cana
blow some trees, make me feel alright
i no fit lie, man, i’m wasted
and i’m feeling reckless
na who buy last get latest
that’s why i’m working on patience
i no dey joke with my paycheck
if dem dey sleep, make dem wake them
so we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè

kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de’bè
and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
kese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
sha manya, gbẹ́mi de’bè
and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty

dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu)
make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
let the music e dey play (gbedu)
omo, say you go dance (gbedu)
chale (starboy), make we dance (gbedu)
you go dance (gbedu)
you go dance

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats superstar Wizkid has been on a remarkable run in 2025, delivering unforgettable guest appearances across genres, countries, and styles. From soulful collaborations to...

Celebrity News

The Nigerian music scene continues to hit impressive streaming milestones, with fans showing massive support for new projects right from release week. Based on...

Celebrity News

Ayra Starr is opening up about her friendship with fellow Nigerian superstar Wizkid, and the story is just as funny and endearing as fans...

Culbeed Article

Wizkid’s Morayo album arrived with immense anticipation, and it didn’t disappoint. Marking his return to the soulful, mature sound he teased with Made in...