Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Ilashe – Ruger and Bnxn

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

Swear that you don’t know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest

You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby
Who goes there? Le le
When money full wallet? Eleyii? O pọ sẹ
Tell me wetin bọbọ no get

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

But you’ve been keep me waiting
When your legs should’ve been shaking, shaking
You’re my number-one rating
Shouldn’t be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby
Lo ko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow
No way
Fi sẹnu bi Harmonica
Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it’s alright

Songwriters: Daniel Benson / Michael Olayinka

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

American R&B superstar Chris Brown has been granted bail in the UK after being arrested in connection with an alleged assault case dating back...

Celebrity News

Nigerian street-hop star Small Doctor has sparked an emotional conversation online after raising concerns about the alarming rise in drug abuse among youths in...

Celebrity News

Burna Boy has once again sparked conversation online, this time with a dramatic declaration about the end of one of his most iconic personas....

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian Afrobeats sensation BNXN has achieved a significant milestone with his debut album, Sincerely, Benson, surpassing 200 million streams on Spotify. This accomplishment marks...

Celebrity News

Afrobeats sensation Ruger is turning up the heat as he teases a snippet from his highly anticipated sophomore album, Blown Boy Ru, set to...

Celebrity News

As he gears up for the release of his highly anticipated sophomore album BlownBoy, Afrobeats sensation Ruger unveils a heartfelt new single, ‘Toro’. A...

Celebrity News

Afrobeats star Ruger, real name Michael Adebayo Olayinka, has surprised fans with a major life update—he plans to tie the knot in 2025. The...