Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

If You No Love Me Lyrics by chike

Make I know make I know oh make I know oh make I know
Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know

Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe o
Showing me around like I lost my way
Telling all your friend say na mi be bae
Baby see me I don dey believe o

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e nah sure me make I know now
If you nah love me o
Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e nah sure me make I know now o
If you nah love me o

Make you nah talk say you love me o
Haai if you nah need me o
Make you nah talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o make you nah play me o
No go dey talk say you love me o
No play me oo

Calling me the sun wet bright your day
Calling me the joy wey dey catch your face
Anything you talk baby I dey believe o
Nobody dey gree to dey toast me again
When dey wana come you dey block their way
Everybody don sabi me with you o

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e nah sure me make I know now
Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e nah sure me make I know now o
If you nah love me o

Make you nah talk say you love me o
Hai if you nah need me o
Make you nah talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o
Make you nah play me o
No go dey talk say you love me

Before we go further tell me I wanna know
Make I nah go fall down low low I wanna know make I nah fall down low
Do you have another oo I wanna know
Am I the only one am I your number one

If you nah love me o now
Make you nah talk say you love me o if you nah love me oo
Hai if you nah need me o
Make you nah talk say you need me o need me ooo
I take this love seriously o
Baby o
Make you nah play me o
No go dey talk say you love me
If you nah love me o
Make you nah talk say you love me o
If you nah need me ooo
Make you nah talk say you need me o
I take this love oo seriously o
You no be finidyy no finish me here o
No go dey talk say you need me
No play me oo
Make I know make I know oh make I know oh make I know
Make I know make I know now make I know aah make I make I ah make I know don’t play me

Songwriter:Chike Ezekpeazu Osebuka

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Abolade bobby

Celebrity News

Rising Afro-Global artist Abolade Bobby, known professionally as {A.B}, has officially released his powerful new single Me & You on February 23, 2026. Now...

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Advertisement

You May Also Like