Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Fi Kan We Kan – Bnxn ft. Rema

[Intro: Bnxn]
O-Obah
Wah dem a seh?
[Gibberish]
Fi’kan we’kan nkan (Ká lè jó), fi’kan we’kan nkan (Fa wẹ igbó)
Fi’kan we’kan nkan

[Verse 1: Bnxn]
Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for me
If you don’t say that you’re for me, it’s no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come

Chorus: Rema]
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (Why you wan dey?)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan

[Verse 2: Rema]
Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me I wan sungbalaga with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, omo, make I bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk, shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l’m fed up, uh

[Chorus: Bnxn & Rema]
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Fi’kan), fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’-uh)
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Ayy, yeah), fi’kan we’kan nkan (Pay me my money, oh)
Why you wan dey fi’kan we’kan nkan? (Fi’kan we’kan nkan) Fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’kan nkan)
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’kan nkan), fi’kan we’kan nkan (Mm-mm)

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Afrobeats sensation Omah Lay has ignited a flurry of conversation online after boldly declaring himself “the greatest of his generation” in a post on...

Music

Afrobeats sensation BNXN has released his highly anticipated second studio album, ‘CAPTAIN’, a 16-track project that explores vulnerability, resilience, and the price of elevation...

Celebrity News

Beninese-French music legend Angelique Kidjo has made history once again, this time as the first African musician ever to be honoured with a star...

Advertisement

You May Also Like

Music

Afrobeats sensation BNXN has released his highly anticipated second studio album, ‘CAPTAIN’, a 16-track project that explores vulnerability, resilience, and the price of elevation...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Celebrity News

Nigerian rapper Odumodublvck has finally released the highly anticipated music video for his hit single ‘Pity This Boy’ featuring Victony, a visual project made...

Celebrity News

Nigerian artists continue to dominate the global streaming space, with billions of plays across Spotify. From Afrobeats to alté and everything in between, these...