Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Eye clear lyrics by Victor AD ft Bella Shmurda

Tell dem say our eyes don clear
Fine boy Bella Shmurda ranking
Victor AD, straight from Warri
We dey worry

Some of my men don go
Na we wey still compose
Some of my men don jonze
Some dey denge pose
Dem go dey denge denge, dem go dey pose
Some of my men don blow
And some no get clothes
Some of my men dey panti
Dey hustle coast to coast

But, anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny

Ahh, every time I sit back and reminisce
Look into my past and mi thank God fi dis
Nobody fit tell, dem nor know my feelings yeah yeah yeah
Oya, every time I seat back and I reminisce
‘Cos it’s obvious say dem nor know my feelings
Look into my eyes
You go see many things yeah yeah yeah
Oh oh oh oh

Tell dem say our eye don clear (Since 99)
Tell dem say our eye don open oh (Money I dey find)
Uhn yeah yeah (Since 99, I swear, I no go loosegaurd)
Tell dem say our eye don clear (Since 99)
Tell dem say our eye don open oh (Our eye don clear)
Jah know oh

Some days I smile, some days I cry
Both days money na the reason why
Na only me know wetin I go through
Brother, no reason am if I ghost you
The problem na money, solution na money
Para dey body, gbe BTC kan mi
Gbe BTC kan mi yea yea
Ahh, ehh, eh, eh
Aye mi ma dara, atije
Atimu ko ni nira, insha Allahu abeg oh
Abeg ohhh, aiya yah yah yah

I don make covenant with my own OGOD
Poverty, I break the yolk
Ma fi dan mi wo, I know who I follow go
Follow who know road, Holy Father, Holy Ghost
Make dem no go tell me say, “Bella, you too dey jonze”
You too dey borrow pose, I be actor, no be bose
Plenty money no be joke, I be their daddy yo
Ohhha, ohhh, aiya yah yah yah

Anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny

Tell dem say our eye don clear
Tell dem say our eye don open oh
Our eye don clear
Ahhh yea yea
Tell dem say our eye don clear
Tell dem say our eye don open oh
Our eye don clear
Jah know oh

Anytime to sure mi
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Yaah ahhh ahhh ahhhh
Anytime to sure mi oh oh
Oluwa lon gbo mi oh
Make dem no dull me oh
My life is not funny
Yaah ahhh ahhh ahhhh

Songwriters:Victor Ad, Bella Shmurda

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Lyrics

AhhhhhEverything is different since you left me ohI cannot pretend bro I go try my best oh ohhIt’s me against the worldIshe oluwa mofi...

Lyrics

Anything you say baby oh final, your excellency o(Your excelle- your bum bum na felele)Anything you say baby oh final, your excellency o(Your excelle-...

Lyrics

Bros if you no love amWetin you gain?It’s Victor AD nah nah nah ehPray for grace my GI say pray for grace o Oluwa...

Lyrics

aye Nothin’ wey I no go do for my Philo’Rest on me like pillow (pillow)Omo toh por, ten kilo (ten kilo, ah)Nothin’ wey I...