Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Charm lyrics by Rema


Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Culbeed Article

For over a decade, Olamide Adedeji, aka Baddo, has been a defining voice in Nigerian music. From his breakout album Rapsodi in 2011 to...

News

Controversial Lagos socialite Sam Larry has once again denied any involvement in the alleged assault or harassment of the late Afrobeats singer Mohbad, insisting...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Celebrity News

Nigerian rapper Odumodublvck has finally released the highly anticipated music video for his hit single ‘Pity This Boy’ featuring Victony, a visual project made...

Celebrity News

Nigerian artists continue to dominate the global streaming space, with billions of plays across Spotify. From Afrobeats to alté and everything in between, these...

Celebrity News

Afrobeats veteran D’Banj has sparked conversation in the music world after sharing his current top three Nigerian artists during an appearance on the Adesope...