Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Believe me lyrics by Johnny Drill

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I’m crazy o
I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me yeah

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

My pretty pretty
Sweetie sweetie
Make i give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
Sweetie sweetie
Make i give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me yeah

Songwriters:Johnny drill

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian singer-songwriter and producer Johnny Drille has returned with a brand new single titled ‘Angelina’, and this time he’s teaming up with none other...

Music

Nigerian singer-songwriter Johnny Drille is known for his soulful voice and acoustic-driven sound, but his latest single takes a bold departure from his usual...

Lyrics

Johnny? Johnny is a player o, my sister, if know what I heard I’ll fail youDon’t give your heart to me, I’m no goodYou’re...

Lyrics

Girl, you make me completeEverything that I needI know I gave you traumaBut you still there for meGirl I can guaranteeI’ll get down on...