Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Bam Bam lyrics by Timaya

OverviewListenLyricsVideos

Main results

Leggo eh
Masterkraft on the beat
Oh uh oh uh eh lega

Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam
Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam

Eh dem say Timaya no dey reign again eh
Some people say Timaya no dey top again eh
Some people say Timaya no fit sing again eh
Say my tumor don dey make me no dey sing again eh
See them know me Egberi Papa
Never ever will I ever ever tire eh
Shout out to all my baby and my mama
Anytime I come say everybody demma hala

God I thank you for the blessings and the too much money oh
For the things wey you do my eh eh
God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do my papa oh eh

Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam
Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam

Eh dem say Timaya no dey craze again eh
Them say Timaya dressing just dey burst their brain eh
Them give me pain them want see me shame eh
But in Jesus name we just dey elevate eh
Yeh demma call me PapiChulo me step inna the place
All the girl them love the Chulo eh
Guys and the homie them want cool oh
Step inna the town all the guys demma cool oh eh

God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do my eh eh
God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do my papa oh

Iwoyi woyi woyi chapter iwo iwo eh
Say the guys and the girls them go gaga iwo iwo ko
Eh iwoyi woyi woyi chapter iwo iwo
Everywhere I go me I get my chapter eh

Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam
Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam

Gat to be great 10 steps ahead of the game eh
If I no get money tell me wetin I gain eh
Nobody feel to feel the way I feel the pain
Nobody saw the tears I no get energy they want to drain eh
Sare gbowo yen ma lo dull oh ma lo go eh
Kole alaja meta ma lo ko eyan kan eh
Hustle every night jostle in the morning
Gat to get my doe gat to get the money

Fuck it my niggas know me
Fuck it am not your homie eh
Am all about my money
Nobody to le burn mi eh
Came from the bottom to top and I ain’t never flopping
Ain’t never scared of nobody and ain’t gon’ stop eh
Ah I no be game you want dey play with me eh
Ah when I dey grind you no dey stay with me eh
Ah when I dey fast you no dey pray with me eh
Now you cock blocking all because you see them paying me
Ah let’s take it to club and give them sanko eh
Fuck all these haters dem be kpako jhor oh
Money big no be shanko pe awon omoge to ni bobby
Ni k’on wole wa jo yea

Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam
Pela pela bam bam
Bam bam pela
Bam bam

Dem say Timaya no dey reign again eh
Soldier go soldier come barracks still remain
Leggo eh bam
Bam bam pela
Bam bam eh eh
It’s STG

Songwriters:Timaya

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian Grammy-winning sensation Tems lit up North Carolina with a show-stopping performance at the 2025 Dreamville Festival, joining an elite lineup of global stars...

Celebrity News

Nigerian rap star Odumodublvck has kicked off 2025 with a historic milestone, becoming the first rapper this year to debut a project at No....

Sport

In a monumental career move, Rena Wakama, the trailblazing head coach of Nigeria’s national women’s basketball team, D’Tigress, has joined the Chicago Sky as...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Veteran Nigerian music star Timaya has worked with numerous artists throughout his career, but two stand out the most for him: BNXN and the...

Celebrity News

Renowned singer Inetimi Alfred Odom, popularly known as Timaya, has voiced his concerns about the growing economic difficulties, stating that while global hardship is...

Music

Nigerian music icon Timaya has officially announced the release date for his much-anticipated album GLADIATOR. Known for his high-energy tracks and infectious rhythms, Timaya...

News

Nigerian singer Timaya has lashed out at his social media handler, Bolaji Fadipe, for dragging him into the ongoing social media spat between Wizkid...