Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Anymore Lyrics by Victor AD ft Phyno

Victor take time oh
Take time for my heart
Them go kill you kill you throw way for nothing (Ah yeah)
Victor abeg leave these people
They go kill you oh
They ready to kill you well well (Yeah)

Your love is slow
Something like a Lagos traffic
Girl I dey hold up for you
And I go hol’ up for you
Your love is Burgos
Something I can never practice
Baby girl you too get tactics
You draw attention you be artist

Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie John the Baptist
No dey do like say you no notice

Love don’t livе here anymore oh oh
Say lovе don’t live here anymore oh oh
Love don’t live here anymore
Don’t go don’t go
Love don’t live here anymore (Onwebedi ihe ifu)
Oh oh oh (Yeah)

You say I never wanna live my life without you
The place I wanna stay na beside you
Your fire is too hot to handle
Turn me to a fool because I chop your akpu
Negodi you dey show me love sor sor n’bwe ego di
Mana ego gwu you come drain my energy
So get the fuck out of my memory
Wetin I never see
Wanna be your king make you call me your Oba
But wetin I receive no be wetin I dey order
Nne ki si wa ji di obi wa guy wa dor ka
If I begin yarn you wetin dey imma aghota

Shey I tell you say I ready to die for your matter
But after nma choputa na sa na ni bu actor
Nne ka nne reason reason now abago another chapter
Now I know that love don’t live here anymore

Love don’t live here anymore (Don’t go don’t go)
Love don’t live here anymore (Oh oh oh)

Before I talk one, you talk two
Emotional blackmail you dey cry too
I dey say sorry for things I no do
Omo I no get choice I just have to
Because I carry Rebecca you dey carry gun
You face e be like Erica when she carry gun
Oh baby take it easy na love me I carry come
And I say no doubt me cause me I love you

Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie John the Baptist
No dey do like say you no notice

Love don’t live here anymore (Oh oh)
Say love don’t live here anymore (Oh oh)
Love don’t live here anymore (Don’t go don’t go)
Love don’t live here anymore (Oh oh oh)
Love don’t live here anymore (Extraordinaire)

Ladies and gentlemen
You face e be like Erica when she carry gun
Wahala for who no get tactics (Kulboy)

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Multi-award-winning Nigerian rapper Phyno has dropped his latest single, “Time of My Life,” featuring Brighton-born UK rap sensation Arrdee. With a career spanning over...

Lyrics

Dollar for my handDiamond for my wristPrada on my feetSteady rocking Louis VEvery time I pull up with my G’sOh my God you don...

Lyrics

Ode siri mu na mu ana akwoka okaBuzi ihe poro mu si no photo m ka oji agbo zi nchaIjito nwoke buru ebuNwoke agbago...

Lyrics

Bros if you no love amWetin you gain?It’s Victor AD nah nah nah ehPray for grace my GI say pray for grace o Oluwa...