Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Adenuga – Joeboy ft. Qing Madi

See my love e Dey speak in foreign languages
And your lingua na money
But I need a little packaging
You fine
I’m thanking jah you’re mine
Je M’appelle I’m your man
She’s got the perfect smile

Girl you deadly you deadly
Just imagine
Hard guy like me falling
Mo ma be si I’m ready
This your loving I’m getting
Dey gimme energy

I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o

Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o

Sey me I go fight the fight because I get am for body
I get liver for you my baby ah
Cancel all the girl wey dey
Cuz when I enter you go see
Have you met a girl like me
Shey you no dey look my eye
Only give you peace of mind
I’ll give you peace of mind mind
No dey worry boy it’s alright
Do you wanna be on my head
Nobody come in our way
My darling you know i get you for mind

I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o

Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o

Songwriters: Joseph Akinwale Akinfenwa-donus / Onuche Agene David King / Prosper Udu / Momoh Oshiotseameh Luke / Daniel Adetokunbo Eyiaromi / Chimamanda Pearl Chuckwuma

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

News

Nigerian singer Chimamanda Pearl Chukwuma, known as Qing Madi, recently revealed that she lost a significant number of followers on social media for sharing...

News

Buzzing Nigerian singer Chimamanda Pearl Chukwuma, better known as Qing Madi, has revealed that her mother played a pivotal role in recognizing and nurturing...

Lyrics

[Intro]Hey yoHol it ‘pon dancer killerID CabasaMusic rocket launcher, yeah, yeah [Verse 1: Fireboy]If you give me one minuteI go like give you just...

Music

Legendary music producer and label head ID Cabasa has breathed new life into the classic Nigerian hit ‘Olufunmi’ with a thrilling remake featuring Joeboy,...