Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Fi Kan We Kan – Bnxn ft. Rema

[Intro: Bnxn]
O-Obah
Wah dem a seh?
[Gibberish]
Fi’kan we’kan nkan (Ká lè jó), fi’kan we’kan nkan (Fa wẹ igbó)
Fi’kan we’kan nkan

[Verse 1: Bnxn]
Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for me
If you don’t say that you’re for me, it’s no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come

Chorus: Rema]
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (Why you wan dey?)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (You wan dey)
Fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan

[Verse 2: Rema]
Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me I wan sungbalaga with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, omo, make I bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk, shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l’m fed up, uh

[Chorus: Bnxn & Rema]
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Fi’kan), fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’-uh)
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Ayy, yeah), fi’kan we’kan nkan (Pay me my money, oh)
Why you wan dey fi’kan we’kan nkan? (Fi’kan we’kan nkan) Fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’kan nkan)
You wan dey fi’kan we’kan nkan (Fi’kan we’kan nkan), fi’kan we’kan nkan (Mm-mm)

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

In a recent episode of the Shopping The Sneakers podcast, Nigerian music icon Tiwa Savage shared insights into why Wizkid, Davido, and Burna Boy,...

Celebrity News

Nigerian superstar Wizkid continues to showcase his global dominance as his latest album, Morayo, debuted at number 98 on the Billboard 200 chart. This...

Celebrity News

Nigerian superstar Davido has opened up about the early influences that inspired him to pursue a music career. In a recent interview on Streetz...

Advertisement

You May Also Like

Music

African music continues to dominate the global stage, with three of its brightest stars—Rema, Tems, and Ayra Starr—earning spots on Rolling Stone’s prestigious Top...

Music

The global music stage is lighting up with Afrobeats, and the numbers don’t lie! In a genre that continues to dominate airwaves, playlists, and...

Celebrity News

The highly anticipated lineup for Coachella 2025 has been announced, and two of Nigeria’s brightest stars, Rema and Seun Kuti, are among the global...

Celebrity News

Wizkid continues to dominate the global music scene with record-breaking achievements on streaming platforms. Ahead of his highly anticipated album ‘Morayo’, set to drop...