Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Kuku Google Am – 2Baba

Beyonce fine but for nyash na Nicki Minaj
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
Musu musu
Ba musu musu
The most expensive thing we steady spending
Time
Argument o argument o
Time

You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
Kuku google am
Kuku google am
Kuku google am
Argument o argument o kuku google am
My guy kuku google am
Argument o argument o
Kuku google am
Ahh!

Omo Big Wiz money plenty
Ta! Na David dou pass
Na lie their money too short
Na Burna money tall pass
No na 2Baba e don tey
Na em money long pass
Ah na Don Jazzy
Na em money large pass ah!
Una funny gon, una funny pass Bovi
No na ay no na I go die
No na acapella no na I go save
Efe Warri boy dem dey try
But na Ali Baba get Basketmouth pass

You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
Kuku google am
Kuku google am
Kuku google am
Argument o argument o kuku google am
My guy kuku google am
Argument o argument o
Kuku google am ahh!

The most expensive thing we steady spending omo is time
You think you gat it but before you know no time
Start one hustle and that hustle no dey pay
Feel free to flip mode start ball and start to busta rhyme
No be crime to do different thing
Depending on where your mind dey
You fit go straight or you hush
And you go the crooked way
But no say na thief dem catch be ole
And anyway you must to
Put in the work either way

You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
Kuku google am
Kuku google am
Kuku google am
Argument o argument o kuku google am
My guy kuku google am
Argument o argument o
Kuku google am
Ahh!

See I’m a big boy now I’ve done lota big things for sure
Life has thought me many lessons and is still teaching me more
Like Zino ordinary things don’t move me no more
And it is wise and not by force to enter every open door
Plus e get as e be to diss Nkechi in front of blessing
This type of thing no suppose dey telli person
Like life everybody no say football hard o
So if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo

You no believe me
I no believe you
No need to argue, my guy
Kuku google am
Kuku google am
Kuku google am
Argument o argument o kuku google am
My guy kuku google am
Argument o argument o
Kuku google am
Ahh!

Beyonce fine but for nyash na Nicki Minaj
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
If na shaking Cardi B nyash shakee pass
Walahi ba musu musu
Walahi ba musu musu

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Afropop sensation Reekado Banks has officially returned with a brand new album titled “The Game Needs You”, and it’s now available on all streaming...

Celebrity News

Nigerian global superstar Davido continues to make history beyond music, and July 7 stands as a proud reminder of just how far his influence...

Celebrity News

Renowned Nollywood actor and producer Femi Adebayo has revealed the pivotal moment that led him to abandon his legal career in favor of acting,...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian music icon Innocent ‘2Baba’ Idibia has taken a bold step in his new relationship by proposing to Natasha Igbinedion Osawaru, a serving lawmaker...

Celebrity News

Nigerian music icon 2Baba has once again found himself at the center of social media conversations after openly confessing his love for Honorable Natasha,...

Lyrics

Accord, f I talk you pour me holy waterAccord, if I talk you-(Speroach Beatz) I like woman, I dey straight forwardI like truth and...