Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Mentality – Asake

[Intro]
Mentally, mentally

[Chorus]
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka sa ma lo, no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow? I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go, many people don come, show love

[Verse 1]
Skibi kobobo skibi kobo
If I don dey dull give me liquor
Omo ope lawa, awa n gbope o
Alhadullilah, a o ni na tan o
Tin ba romo mefa mo ma sopę o
Ice on my neck
LV, fuck I’m big on flex
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dę ni wale
Lagbara Satiramoni
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
O legendary
Oh no no no is plenty
Loke loke jejely
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Tin ba romo meta mo ma pon mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby Doo
My brother tell me, “What it do”
A o şa le ku
OG’s know me for my hood
Won man so pe mo ngara ju
Olohun mi lo le humble mi
Bolo wan dey gum body
Hmm hmm hmm hmm hmm comot body

[Chorus]
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slacking no slacking
Ka sa ma lo no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go many people don come, show love

[Verse 2]
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala

[Outro]
So n lọ?
Ọmọ so n lọ?
So n lọ?
So n lọ?
Şo n lọ?

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

The Nigerian music scene continues to hit impressive streaming milestones, with fans showing massive support for new projects right from release week. Based on...

Celebrity News

Entertainment lawyer Yemisi Falaye has shed light on why Nigerian singer Asake parted ways with Olamide’s record label, YBNL Nation, stating that the singer...

Celebrity News

Nigerian artists continue to dominate the global streaming space, with billions of plays across Spotify. From Afrobeats to alté and everything in between, these...

Celebrity News

Nigerian hitmaker Young Jonn has teamed up with Afrobeats superstar Asake for a new single titled Che Che, a high-energy track poised to become...