Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

War Machine Lyrics – Rema & Odumodublvck

Intro: Rema
Another banger

Verse 1: Rema
“Kor-kor-kor,” Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you?
I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

Chorus: Rema
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dеm, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Bridge: Odumodublvck
Brrt
Raise am, raisе am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

Verse 2: Odumodublvck
Look at my eliminations
Anenih, focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hiccup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I’m paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

Pre-Chorus: Rema & Odumodublvck
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

Chorus: Rema & Odumodublvck
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Outro: Odumodublvck
Remy boy
Kala

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Celebrity News

Nigerian global superstar Rema is ready to heat things up again with the announcement of his next release titled “Kelebu.” Alongside the exciting news,...

Celebrity News

Veteran Nigerian DJ and Mavin Records in-house disc jockey, DJ Big N, had high praise for Afrobeats sensation Rema during a recent appearance on...

Celebrity News

Spotify has unveiled its Global Impact List spotlighting the top 30 Nigerian songs (and songs featuring Nigerian artists) that made waves beyond Nigeria in...