Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Yayo – Rema

Intro]

[Verse 1]
Anoti, anoti, anoti
Forget (Forget fugazi)
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week (I cop me a new car key)
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining (Neck and my wrist icy)
Water no get enemy but they hating on my water Fiji

[Pre-Chorus]
Early morn’
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm’
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun

[Chorus]
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know

[Verse 2]
Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It’s going, it’s going, can’t you see it’s going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey ‘gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili’, the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep
Now I dey on litty

[Pre-Chorus]
Early morn’
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm’
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)

[Chorus]
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

The premiere of Owambe Thieves on Sunday night wasn’t just about glitz, glamour, and red carpet moments, it turned into a heated scene between...

Celebrity News

The drama surrounding controversial Nigerian street-pop star Portable just took another legal twist, this time, it’s landed him behind bars. On Monday, April 14,...

Celebrity News

It looks like the long-standing tension between Dammy Krane and Davido just took another dramatic turn. In a bold move that’s raising eyebrows across...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is back with another banger, and this time, he’s taking us on a journey through time. Following the massive success of...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is set to shake up the music scene once again with the announcement of his new single ‘Bout U’, scheduled for...

Celebrity News

Afrobeats continues to take the global stage by storm, and leading the charge in 2025 is none other than Rema. The Nigerian superstar has...

Celebrity News

Nigerian Afrobeats sensation, Rema, delivered a show-stopping performance at Rolling Stone’s Future of Music concert, leaving the audience in awe with his energetic stage...