verse
Me go one no dey fraykete
Say me say me need a bad girl like you
You need bad guy like me
Ah ah ah
Yeah (wokpotwai)
chorus
Kool me down
Kool me down
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
chorus
I dey high for your love eh
Die for your love eh
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
hook
Wor wor wor wor wor
Ai
Dibi daba daba di ra ra ra ra
Omoge di ra ra ra ra
Oh no no no eh
verse
Gimme a little hangover
The way you dey shake you dey make me high
You dey make me high
You dey make me high
Make you come closer
Make I see you bend over
verse
How you dey do me
Omoge I dey feel alright
I dey feel alright
I dey feel alright
Ah yeah yeah
verse
Shey you need a guy like me
Shey you need a boy like me
Yeah yeah
Shey you need a guy like me
Omoge shey you need a guy like me
Yeah
chorus
Kool me down
Kool me down
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
chorus
I dey high for your love eh
Die for your love eh
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
hook
Wor wor wor wor wor
Ai
Dibi daba daba di ra ra ra ra
Omoge di ra ra ra ra
Oh no no no eh
verse
In my bedroom
Link up
Smoke up
Drink up
Kissing up
Licking up
Shut up
Make we switch it up
verse
Take it from my bedroom to the bathroom
Kiss your tattoo
Take it from my bedroom to the bathroom
Kiss your tattoo
verse
Me go one no dey frekete
Say me say me need a bad girl like you
Eh you need a bad guy like me
Ah ah ah
Wokpotwai
chorus
Kool me down
Kool me down
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
chorus
I dey high for your love eh
Die for your love eh
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
Wor wor
chorus
Kool me down
Kool me down
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
chorus
I dey hide for your love eh
Die for your love eh
Anytime i dey with you
You dey kool me down
Kool me down
Yeah
Wor-wor-wor-wor-wor
outro
Shey you need a guy like me
Shey you need a boy like me
Yeah yeah
Shey you need a guy like me
Omoge shey you need a guy like me
Yeah yeah (J Start mix it)
Shey you need a guy like me
Yeah
Writer(s): Ali Iheanyichukwu Obumneme, Ibe Nwachukwu, Ozioko Ibe
