Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Lyrics of Reggae Blues by Harrysong,KCee,Orezi,Olamide,Iyanya

chorus

Harry song

After the reggae play the blues

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay

Skibi ooo pop champagne oh ah ah

verse

Bobo see baddo wey dem dey boo

Dey boo, dey boo

He dey tell amokachi the bull

The bull, the bull

See money for floor like swimming pool

The pool, the pool

Eh dey gimme wings like redi bull

The bull, the bull

Baby anything you want make i do

I do, i do

I no be tiger back to my bull

My bull, my bull

Oya now, our master oh

E dey gbadun oh

verse

If your body touch omoge she go get belle

chorus

Harry song

The blues the blues

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

verse

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

verse

Dey pay, dey pay

Sikibi ooo pop champagne oh ah ah

verse

Ladies call me talk and do

I talk, i do

The bull, the bull

Dance for reggae, dance my blues

Na turn by turn life dey do

Dey do, dey do

Oya my madam

verse

Dance for me my madam

I like how you gbalam

I will spray you many dollar eh

verse

Oya my madam, dance for me my madam

I like how you gbalam

I spray you many dollar eh

verse

Harry song

chorus

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

chorus

The booze, the booze

Everybody wanna groove

As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay

Sikibi ooo pop champagne oh… ah ah

verse

3: iyanya

verse

Baby say am more than good

His good, his good

Na me dey put am in the mood oh

Baby come over my place oh

My place, my place

Make you dance the reggae, dance the blues

The blues, the blues

verse

If you give am to me i go take am… take am

I like the way you dey shake am… shake am

Call me daddy, i go call you mummy oh

Na only you wey no dey fake am… fake am

Just call me daddy oh, daddy

verse

Because

chorus

Harry song

After the reggae play the blues

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

chorus

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

Skibi ooo pop champagne oh… ah ah

No go think am na dollar we spend no be …ah ah

Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer… eh eh

Enugu girls dem like to do

To do, to do

Writer(s): Harrison Okiri

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Culbeed Article

For over a decade, Olamide Adedeji, aka Baddo, has been a defining voice in Nigerian music. From his breakout album Rapsodi in 2011 to...

News

Controversial Lagos socialite Sam Larry has once again denied any involvement in the alleged assault or harassment of the late Afrobeats singer Mohbad, insisting...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Advertisement

You May Also Like