Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Stubborn – Victony ft. Asake

Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
Yeah, yeah, yeah
Yeah

Solo, solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
You before my ‘tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo, idolo, idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, “So many things you dunno
So many things you dunno” (dunno)
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
And I stubborn gan ni (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
Mo stubborn gan (stubborn)

Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality, no be bobo, hmm
Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low-low (low, low)

Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say, “Na lie, ” uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ’Ọlọhun (ṣ’Ọlọhun)
Bukata mi o ti pọ gan o
For my family, I be stubborn

I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
Yeah-yeah, yeah, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
I stubborn (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
Stubborn

Yeah, Rambo
That man he is a bombo
Normally shey ajẹbo sef na hustler
Get to the money pronto
Dey-dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I’ve never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, “So many things you dunno o–, so many things you dunno”
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah

Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
(Stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
(Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
Mo stubborn

Songwriters: Mcculloch Reid Sutphin / Westen Weiss / Sebastian Alfredo Lopez / Ololade Ahmed / Victor Ebuka Anthony / Chuma Nonso Nwokike

Stubborn lyrics © Electric Feel Music, Songs Of Universal Inc., Westen B Weiss Songs

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Music

British-Ghanaian music producer Juls has officially announced the tracklist for his highly anticipated album Peace & Love, set to release on October 25th. Known...

Celebrity News

Nigerian music sensation Ayra Starr has reached a major milestone in her career by surpassing 2 billion streams on Spotify. This achievement further cements...

Celebrity News

The 2024 MTV Europe Music Awards (EMAs) have unveiled their nomination list, and Nigerian music heavyweights are well represented across major categories. Afrobeats stars...

News

As the 2025 Grammy Awards draws near, anticipation is building for which artists will be recognized at the prestigious event. Nigerian artists have stepped...