Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Instagram – Muyeez ft Seyi Vibez

Shawty u make me emotional

Bursting my medulla

I been chatting on instagram

I.g tell me say u nor know that

I follow you but you no follow back

Shawty say u are turnover

If u spin on me I go turnover

Tell me say her name na omotola

She tell me say she like it in a boulevard

Me I tell her shawty shey u know the vibe

1 go tell things wey u no never ah

Only Jah blessings Dey on this kid

For this street I no fit do dodoyo

Show it now how If u love someone

1 no fit tell u many things wey u know Omo

Wire aza mi make we Dey nor nor

Omo me I Dey like dis I Dey Dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe

(Oluwalosheyi)

Money make me emotional

Bursting my medulla

Chatting on instagram

1.g but u say u go see later

I call u but you no won call me back

Mama I remember my class teacher

But right now alhamdulillah

Hands in the Air let’s party na

Bottles for the girls wey sabi na

I go muzampe

If u no get them no go stay

When u go out ko ranti ile

U see my vibe call it trabaye

Epariwo ogo aye (OGO)

Only Jah blessings Dey on this kid

For this street I no fit do dodoyo

Show it now how If u love someone

I no fit tell u many things wey u know Omo

Wire aza mi make we Dey nor nor

Omo me I Dey like dis I Dey Dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe

Written by 36 lion

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Sport

Former Arsenal midfielder Thomas Partey has been officially charged with five counts of rape and one count of sexual assault, according to the Metropolitan...

Celebrity News

Afrobeats sensation Omah Lay has ignited a flurry of conversation online after boldly declaring himself “the greatest of his generation” in a post on...

Music

Afrobeats sensation BNXN has released his highly anticipated second studio album, ‘CAPTAIN’, a 16-track project that explores vulnerability, resilience, and the price of elevation...

Advertisement

You May Also Like

Music

Street-pop sensation Seyi Vibez has officially crossed the 1 billion mark on Spotify, solidifying his place among Nigeria’s most streamed artists. The milestone caps...

Celebrity News

Nigerian Afrobeats sensation Seyi Vibez has once again raised the bar with the release of the Shaolin music video, a visually stunning masterpiece that...

Celebrity News

Nigerian street-hop sensation Seyi Vibez is making waves once again, as he claims the Top 4 spots on Apple Music Nigeria’s Top Songs chart...

Celebrity News

Seyi Vibez has once again proven his dominance in the Nigerian music scene as his latest project, Children of Africa, ties with Davido’s record-breaking...