Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Lyrics of Koroba by Tiwa Savage

intro

Okay, ehn?

London

verse

I no come this life to suffer

If I follow politician

You go hear am for paper

They go call am prostitution

Who no like enjoyment?

If money dey for pocket

Sheybi na national budget e, oh

E go blow like trumpet, eh

chorus

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

verse

You say, “Darling, I’m watching you”

Small thing, you don mugu

You come dey shout ole

The money you no work for

Bad commando

You carry overload

Yawa dey, igboro

Se o wole? Ko wole

chorus

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

bridge

I don’t mean to bother you at all

Monkey dey work, e baboon dey chop

Kilamiti, you say you be talk and do oga

Tell me wetin you fit do

I don’t mean to bother you at all

Monkey dey work, e baboon dey chop

Kilamiti, you say you be talk and do oga

Tell me wetin you fit do

chorus

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro

Oya carry on

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro

Oya carry on

Koro-kuru, koroba, koroba, koroba

Oya everybody carry your something

outro

(I don’t mean to, I don’t mean to)

outro

(I don’t mean to, I don’t mean to)

Writer(s): Tiwa Savage, Michael Segun Ajayi, Michael Ovie Ikaka, Michael Ovie Hunter

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Abolade bobby

Celebrity News

Rising Afro-Global artist Abolade Bobby, known professionally as {A.B}, has officially released his powerful new single Me & You on February 23, 2026. Now...

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Advertisement

You May Also Like