Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Ye lyrics by Burna Boy

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can’t come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, four shows I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller
That’s my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby, your body’s on fire
Di body’s on fire
My baby, your body’s on fire
Di body’s on fire

Songwriters:Damini Ebunoluwa Ogulu , Olaeye Ayobami Oladapo

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema is gearing up to release his latest single ‘Kelebu’ on August 1, 2025, and the buzz around the track has already...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian music superstar Burna Boy has once again shown why he’s not just a Grammy-winning trailblazer but also a solid supporter of rising talent....

Celebrity News

The Nigerian music scene continues to hit impressive streaming milestones, with fans showing massive support for new projects right from release week. Based on...

Celebrity News

Burna Boy has once again made history. With the debut of his latest album No Sign of Weakness on the Billboard 200 chart, the...

Celebrity News

Nigerian Grammy-winning superstar Burna Boy has opened up about his earliest steps into music, revealing that he recorded his first-ever song when he was...