Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Ojapiano lyrics by Kcee

E no easy to be wise o
Na who dey lead be strong man o
See as dem dey look o
All eyes on me like Tupac o
I give dem Balenciaga, Richard Mille
I too bad o
I no dey for your chitchat o
Carry your matter dey go TikTok o
My gentle dey Zongo o
I no dey look back o

Nne, you go see commando o, when I land o
Nne, you go see commando o, I don land o
Nne, you go see commando o, when we land o
Nne, you go see commando o, we don land o
(Agu, agu, agu)

(Kcee Limpop
(Oja, oja)
(Oja)
(Oja, oja)
(Nba ana ba ra agu)
(Ochendo, Ochendo)
(Nwaanayo Eze, ona consider)
(Kele rem E Money)
(Nwataanayo eze)

Songwriters:Kingsley Okonkwo

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Former Big Brother Naija housemate and media personality Khloe (real name Abiri Oluwabusayomi) has opened up about a recent health scare that nearly cost...

Music

The countdown to the 17th edition of the Headies Awards is officially on, and the excitement just got realer! The Headies Academy has unveiled...

Celebrity News

The premiere of Owambe Thieves on Sunday night wasn’t just about glitz, glamour, and red carpet moments, it turned into a heated scene between...

Advertisement

You May Also Like

Music

'Ojapiano'. Crafted by the gifted producer Jaysynths, the original track resonated deeply with audiences, solidifying KCEE's status.