Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Charm lyrics by Rema

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy

Songwriters:Divine Ikubor , Michael Hunter

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Music executive Tee Billz, the estranged husband of Afrobeats star Tiwa Savage, has taken to social media to call out her manager, Vanessa, over...

Celebrity News

Afrobeats veteran D’Banj has sparked conversation in the music world after sharing his current top three Nigerian artists during an appearance on the Adesope...

Celebrity News

Nigerian rap legend Olamide has revealed the official tracklist for his highly anticipated self-titled album, and it’s stacked with heavyweight collaborations across Afrobeats, hip-hop,...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Afrobeats veteran D’Banj has sparked conversation in the music world after sharing his current top three Nigerian artists during an appearance on the Adesope...

Celebrity News

In a recent appearance on The Afrobeats Podcast with Adesope, Nigerian music icon D’banj peeled back the curtain on one of the most iconic...

Celebrity News

At his sold-out concert at London’s iconic O2 Arena, Nigerian music star Rema took a heartfelt moment to honor one of Afrobeats’ trailblazers, D’banj....

Celebrity News

Afrobeats superstar Rema continues his impressive run on the global stage as his hit single “Charm” has officially been certified Platinum in France by...