Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Charlie Lyrics by Yemi Alade

Mmh yai uu baby
Me and you na combo
My sweety honey
Come give me give me action like rambo
Ibi crime the things you do
Dem go call the mopo
Kpakurumo oya go down
No time for go slow

Charliee egini gijor
Me and you ezigbo mixure
Ineme back and fort Ibu see saw
Anything you want odi bu sure

I love I love it
The way you allow me now
I love I love it
The way you allow me now
I know I know you want it I know ooo
You want am ooo
I know I know you want it
Baby come take am ooo

If I where you girl
I’ll never let you go ahan
We go dey parol
24/7 noo ehee
If I where you girl
I’ll never let you go ahan
I’ll never let you go ahan
I’ll never let you go

Kai wo baby
Ibi the things wey you do wey dey high me
My sweety baby don’t stop don’t stop cus I like it
Me on you you on me
Ego be like a sanwitch
I tell you the things you do
Well igo be like a movie ya

Charliee egini gijor
Me and you ezigbo mixure
Ineme back and fort Ibu see saw
Anything you want odi bu sure

I love I love l love it
The way you allow me now
I love I love it
The way you allow me now
I know I know you want it I know ooo
You want am ooo
I know I know you want it
Baby come get am ooo

If I where you girl
I’ll never let you go ohoh
We go dey parol
24/7 noo ahan
If I where you girl
I’ll never let you go
I’ll never let you go
I’ll never let you go

Charliee egini gijor
Me and you ezigbo mixure
Ineme back and fort Ibu see saw
Anything you want odi too sure
Charliee egini gijor
Me and you ezigbo mixure
Ineme back and fort Ibu see saw
Anything you want odi too sure

Yemi Alade
Efizzy hmm uh

Songwriters:Yemi Alade

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian singer and songwriter Victony is entering a new chapter, and it’s one marked by discipline, clarity, and a deeper connection with his craft....

Celebrity News

Afrobeats star Mayorkun has officially released his highly anticipated third studio album, titled Still The Mayor, marking a decade of consistent hits and musical...

Celebrity News

Afrobeats heavyweight Kizz Daniel has officially stamped his seal of approval on Fola, a fast-rising talent who featured on his newly released EP, Unkle...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Yemi Alade is celebrating a major career milestone as she reflects on her first-ever Grammy nomination, crediting her success to resilience and self-belief. After...

Celebrity News

On September 21, 2024, African music icon Yemi Alade captivated a sold-out crowd at the prestigious Le Zénith Paris – La Villette with an...

Music

Nigerian music sensation Yemi Alade has just released her highly anticipated sixth album, Rebel Queen, further solidifying her status as one of Africa’s most...

Music

Nigeria’s music scene has been blessed with an array of talented female musicians who have not only dominated the charts but have also garnered...