Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Born To Win Lyrics by Timaya

Right
Chulo
Legoo
E yeah eh ah
Chulo no dey tire
Chulo lift them higher
Take dem higher stoopid right

I’m born to win
Me I no get anybody to help me so I must win right
All my life everyday my dream is just to win
Me I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso right
Back inna the days we dance gongo aso yeah
These days everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother sister aye lo yeah
Back inna the days dem dey buga gan
Look around turn around see
The grace for my life is so special

I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win right
All my life everyday my dream is just to win chulo eh
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Get away when I sell plantain
Where dem dey nobody really knows tomorrow
E don tey when the boy don dey reign
Me I dey hustle back e don tey chulo eh
Get away when I bin sell plantain
Where dem dey
E don tey when the boy don dey reign
Me I dey dey hustle back e don tey chulo eh

Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo
Say chulo no dey tire
Any time I come me I give them fire
All of my guys me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo

I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win right yeah
All my life everyday my dream is just to win chulo eh
Me I no get anybody to help me so I must win yeah
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days we dance gongo aso
Gongo a gongo a gongo aso
These days everything maka din lo
All of my guys are durella
Look around turn around see
Say the people wey we start I see dem no more
Stoopid
Legoo

:Songwriters:Daniel Shekwoyemi, Inetimi Odon, Azuka Akaeze

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

In a clash that had been hyped for weeks with drama, shade, and even a coffin, controversial street-hop artist Portable knocked out rapper Speed...

Celebrity News

Former Big Brother Naija housemate and media personality Khloe (real name Abiri Oluwabusayomi) has opened up about a recent health scare that nearly cost...

Music

The countdown to the 17th edition of the Headies Awards is officially on, and the excitement just got realer! The Headies Academy has unveiled...

Advertisement

You May Also Like