Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Fem Lyrics by Davido

Song by Davido

Napji killing this one
(Baddest)

E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you

Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

Songwriter:David Adedeji Adeleke

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like

Lyrics

Oh yeah Ck wittiOh baby smash up on the man dem check amBring your body close for the man dem check amShe a gat...

Lyrics

If I give you one pere (pere)You’ll be coming back to me, you’ll be begging for moreAnd if I give you one pere (pere)...

Lyrics

Which one be say, which one be sayYou no fit trust person like me, like that (Of Lagos, ah-shi)ShekpeWhich one be say, which one...

Lyrics

Love is not enoughBaby come to me molowo (come to me molowo, ah, ah)Love me or you hate meE no mean, no mess with...