Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Dont Say Much Lyrics by Skales

It’s okay

The kind of life I was living back then (back then)
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de’be
I reminisce but I never
I lost some family, I’m still loosing friends
‘Cause of the rules wey me I no bend
But then again, me I don’t pretend
Say, me I send dem, never

Baby, baby, oh-no-no (oh-no-no)
I was living like an otondo (otondo)
Always looking like an olodo (olodo)
Like an artiste wey no get promo, I dey ride solo
Baby, mo r’ogo (mo r’ogo)
They say follow person wey know road (wey know road)
I follow person back then, I miss road (I miss road)
Free me, free me, make I dance konto, I don jogodo

All I wanna say is that, they don’t really care that much, yeah
(Oh-oh, oh-oh, oh)
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
(Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
I wan get money like Elon Musk
(Oh-oh, oh-oh, oh)
That’s why I always don’t say much, I get to work, yeah

No dey whine me oh, no dey whine me oh
This kind matter dey precise oh
For my mind oh, I go shine o
Bad energy, I decline oh
Friends and foe tried to spoil my show, ah
Dem do me rigimanro, ah
Dem downplay my glow, ah
But me, I carry ogo oh-oh-ohh (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)

The kind of life I was living back then
I reminisce, but I never go there (oh-oh, oh-oh, oh)
I reminisce but I never de’be
I reminisce but I never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
I lost some family, I’m still loosing friends
‘Cause of the rules wey me I no bend (oh-oh, oh-oh, oh)
But then, again me, I don’t pretend
Say, me I send dem, never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)

Baby, baby, oh-no-no (oh-no-no)
I was living like an otondo (otondo)
Always looking like an olodo (olodo)
Like an artiste wey no get promo, I dey ride solo
Baby, mo r’ogo (mo r’ogo)
They say follow person wey know road (wey know road)
I follow person back then, I miss road (I miss road)
Free me, free me, make I dance konto, I don jogodo

All I wanna say is that, they don’t really care that much
(Oh-oh, oh-oh, ohh)
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
(Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
I wan get money like Elon Musk
(Oh-oh, oh-oh, oh)
That’s why I always don’t say much, I get to work, yeah

All I wanna say is that, they don’t really care that much
(Oh-oh, oh-oh, oh)
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
(Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
I wan get money like Elon Musk
That’s why I always don’t say much, I get to work, yeah

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Latest

Abolade bobby

Celebrity News

Rising Afro-Global artist Abolade Bobby, known professionally as {A.B}, has officially released his powerful new single Me & You on February 23, 2026. Now...

Sport

D’Tigress solidify dominance in Africa with 29-game winning streak and back-to-back MVP honours ABIDJAN, Côte d’Ivoire — The Nigerian women’s basketball team, D’Tigress, has...

Sport

In a world where talent often meets limitations due to lack of opportunity, a Nigerian youth football team is proving that raw potential, when...

Advertisement

You May Also Like