Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Ashewo Boy Lyrics by Ayox ft Tekno

Whoa, yeah, yeah, yeah
(Signal)

As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem dey gbadun all my melody
Ashewo boy for life
When it’s time, you know it’s time
Even your girl go come around
“We outside” no be for person wey dey work for bank

Omo toh shan, hello
Love the way you bend low
Omo, you dey make me kolo oh
Shey you go be mine, olo oh?

Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me
Make we practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me (put am on me)
Practice monopoly
She wan love but I’m not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life)
She say, “What are we?” We are what we are
I am what I am (I’m an ashewo boy for life)

Come and see my Malawi (Malawi)
Come gbadun, Alhaji (mmh)
With two girls from Kumasi
Won komije bi salad
You go chop life ’til it’s over (it’s over)
Omo ope tun na dollar (ayy)
Aye Casanova, e mo pe aye kan l’owa (aye kan l’owa)

Enter, ko toh (ko toh)
Your girlfriend wan follow (follow)
She wan be my olo
Say I make her kolo (kolo)

Bad girl wey get yansh
She say she wan put am on me
Make we practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me (put am on me)
Practice monopoly
She wan love but I’m not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life)
She say, “What are we?” We are what we are
I am what I am (I’m an ashewo boy for life)

Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life)
She say, “What are we?” We are what we are
I am what I am (I’m an ashewo boy for life)

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Sport

In the world of football, £1 million might not seem like a jaw-dropping figure — unless you’re talking about the women’s game. And that’s...

Sport

Liverpool have taken the summer transfer window by storm, splashing over £170 million already – and they’re not done yet. Now, they’re reportedly eyeing...

Sport

Golf isn’t typically associated with motorcycle gangs or maximum-security prisons—but Ryan Peake’s story is anything but typical. As the 31-year-old Australian tees it up...

Advertisement

You May Also Like

News

Nigerian singer and record producer, Augustine Okechukwu, popularly known as Tekno, has partnered with emPawa Africa, the brainchild of musical impresario, Mr. Eazi, to...

Lyrics

OverviewListenLyricsVideosArtists Main results Oh my God oh When she come for the areaSay all the man dem jowajuAll the boys dem kpolongoSay let dem...

Lyrics

Oh for the man wey dey pamaye Kpe kpe di kpe kpeShe gat me o di kpe kpeIyawo serenreI like the way you do...

Lyrics

HeyDon’t sleep no sleepWake up (Uba)Collect your money (Collect your money)Wake up ehCollect your money (Collect your money)Wake up (Giddem) Gbe’ra (Gbe’ra o)Gbe’ra go...