Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Logba Logba Lyrics by Simi

Omo Charlie
(Obah, Obah)
Can you see me?
Can you see me now?

I say baby, don’t go
If you leave me, mo r’ogo
I no plan to go solo, lo, lo-lo-lo
Na you be my motor
I carry your logo
Me no give you zobo oh, oh-ohh

Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, let me dice it
If e too loud, baby, let me hide it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo
If I give you sugar, baby, na wahala follow
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli’-milli’ on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby oh, baby oh)
Spend your milli’-milli’ on me oh

We do it for the culture (oh, yeah-yeah)
This love no go rupture (yeah-yeah)
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret oh
Make e no spoil, we go reset oh
Oh, me and my sweetheart inna two seater
Livin’ la vida loca

Baby, I swear, if you do me like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, we resize it
If e too long, I can memorize it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo (kolo)
If I give you sugar, baby, na wahala follow (na wahala follow oh)
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli’-milli’ on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli’-milli’ on me oh

Been lookin’ for you all my life
I think about you all the time
Don’t nobody think our love will stand the test of time oh-oh, oh
Oh, baby, baby, o lo-lo (Surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere ni?)
‘Dekunle, my lover (oh, yeah)
Ka logbayi da’le (ka logbayi da’le)

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba igba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli’-milli’ on me oh
(Mister Bae)
Mister Lover (se be, se be)
Baby, baby
Oya oh (on me oh)

Songwriter:

Simisola Bolatito Ogunleye

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Grammy-winning Nigerian superstar Burna Boy may be ready for a new chapter, fatherhood. During his 34th birthday celebration on July 2, 2025, the self-proclaimed...

Celebrity News

Afrobeats heavyweight Davido continues to dominate the charts in 2025, as his latest project “5IVE” ends the first half of the year as the...

Celebrity News

Global Afrobeats icon Burna Boy continues to break barriers with his latest single “Don’t Let Me Drown,” which has now officially charted in 100...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Simi is known for her soulful music and authentic voice, but behind the scenes, the award-winning singer is refreshingly honest about navigating the spotlight,...

Celebrity News

Nigerian singer Simi has once again melted hearts with a touching tribute to her husband and fellow artist, Adekunle Gold, as he celebrates his...

Celebrity News

Nigerian singer Simi has delivered a powerful message on the importance of financial independence for women, encouraging parents to instill self-reliance in their daughters....

Music

Nigeria’s music scene has been blessed with an array of talented female musicians who have not only dominated the charts but have also garnered...