Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Adaobi Lyrics by Mavins

rviewListenLyricsVideosArtists

Main results

Do you understand the formula
Do you understand the formula Adaobi
Do you understand the formula
The Formula
Formula Adaobi
Do you understand the formula
Do you understand the formula A A Adaobi
Do you understand the formula
The Formula Adaobi
Formula

Girl I’m addicted to you oh yo
I don’t know what you did to me oh yo
Omo wetin you give me chop
I no mind to dey chop dey go
By the way you’re so beautiful na na na
Baby girl there is something about you na na na
And I must to know that thing about you
Wey dey make my brain dey scatter
Want to be your lover not your brother
Adaobi nkpo gi iga azamu
Adaobi Adaobi na enwu oku
Adaobi ogini ki ji asa aru
Adaobi oh yo my God o
Adaobi nkpo gi iga azamu
Adaobi Adaobi na enwu oku
Adaobi ogini ga iji asa aru
Omalicha oya loud it

Do you know
The way you dancing Adaobi
The way you shake your body dey make me go crazyy
Do you know
How you dancing Adaobi
How you shake your body dey make me go crazy
Girl I want the formula Adaobi
Sweety baby ya na na na na Adaobi
Can you pass the formula Adaobi
Olomi ya na na na na Adaobi
I know you get the formula
Sweety baby ya na na na na
Baby pass the formula
Olomi ya na na na

You’re looking for the formula
From here down to South Africa
You know I got the formula
I know you like the formula
You’re looking for the formula
From here down to South Africa
You know I got the formula
I know you like the formula

Almighty formula
Baby girl see I love your formula
Them say Reeky Banks you popular
No be lie you dey burst my medula my medula
On a regular I go like to give on a regular
I no mind make I burst your circular
That thing wey dey burst my medula my medula eh
Quadratic equation ma re o
Baby girl you scatter my brain o
I’m loving the way that you shake o
My lady my lady
Quadratic equation ma re o
Baby girl you scatter my brain o
Am loving the way that you shake o
My lady o my lady o

Ada Ada Ada
O sweety Ada Ada
Omo see me see Ada Ada
Baby okwu Ada Ada o
What is the formula o
Doro fine girl
You’re a doro fine girl
You’re a ah
Abi be ko o
Ah be no ni o
Ada fine gan o
Ah fine no ni o
Abi be ko o
Ah be no ni o
Ada fine gan o
Ah fine no ni o

Girl I’m addicted to you oh yo
I don’t know what you did to me oh yo
Omo wetin you give me chop
I no mind to dey chop dey go
By the way you’re so beautiful na na na
Baby girl there is something about you na na na
And I must to know that thing about you
Wey dey make my brain dey scatter
Want to be your lover not your brother
Adaobi nkpo gi iga azamu
Adaobi Adaobi na enwu oku
Adaobi ogini ki ji asa aru
Adaobi oh yo my God o
Adaobi nkpo gi iga azamu
Adaobi Adaobi na enwu oku
Adaobi ogini ga iji asa aru
Omalicha oya loud it

Do you know
The way you dancing Adaobi
The way you shake your body dey make me go crazyy
Do you know
How you dancing Adaobi
How you shake your body dey make me go crazy
Girl I want the formula
Sweety baby ya na na na na
Can you pass the formula
Olomi ya na na na na
I know you get the formula
Sweety baby ya na na na na
Baby pass the formula
Olomi ya na na na

You’re looking for the formula
From here down to South Africa
You know I got the formula
I know you like the formula Adaobi
You’re looking for the formula
From here down to South Africa
You know I got the formula Adaobi
I know you like the formula

Songwriters:Di’Ja Di Ja / Don Jazzy / Korede Bello / Reekado Banks

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian singer and songwriter Victony is entering a new chapter, and it’s one marked by discipline, clarity, and a deeper connection with his craft....

Celebrity News

Afrobeats star Mayorkun has officially released his highly anticipated third studio album, titled Still The Mayor, marking a decade of consistent hits and musical...

Celebrity News

Afrobeats heavyweight Kizz Daniel has officially stamped his seal of approval on Fola, a fast-rising talent who featured on his newly released EP, Unkle...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

It looks like the long-standing rift between Wizkid and Reekado Banks has finally been settled, as the two were recently spotted dining together in...

Lyrics

Eminado eminadoHmmm yeahEminado eminadoTiwa savageEminado eminadoDon jazzyEminado eminado [DON JAZZY]So I ask herWhat do you want from the bankI just dey come from the...

News

All seems well between Nigerian music giants Wizkid and Don Jazzy. In a recent tweet, Wizkid praised Don Jazzy, referring to him as an...

Music

In a surprising revelation, Don Jazzy, co-founder of Mo’hit Records, disclosed that he attempted to sell the label for a mere 1 million naira...