Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

No Time Lyrics by Khaid

Oh-ayy, oh-oh, oh-ah
(Finito, Finito)
Oh-oh, oh-ah
Who dey check am, balance am

Omalicha, tell me, if na Lambo’, e dey come right to your place (okayy)
Girl, you know say, you dey mesmerize me anytime wey I see your face (your face)
Ice out your wrist, I no really wan care wetin bad belle then go say (go say)
Girl, you know say, I dey ginger my soul
For your case, I go cause gobe

But, she say “oh no”
“That thing wey you dey do me so”
“E dey ginger body and soul”
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say “oh no”
“Even, if you wan leave me go”
“Make you try to dey let me know”
“I go distance myself on code”

Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)

Girl, you know me I under’
Any nigga try, dey go six feet under
“Follow who know road”, e don cut my sandals
Girl, na your back wey cause quanter, oh
Girl, me, I reason you
Girl, me, I reason you
I no fit dey decieve you, I no fit confuse
I go give you love times two
Gimme chance, make I finish you

But, she say “oh no”
“That thing wey you dey do me so”
“E dey ginger body and soul”
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say “oh no”
“Even, if you wan leave me go”
“Make you try to dey let me know”
“I go distance myself on code”

Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy

Songwriters: Nelson-ohakwe Chukwuemeka / Sulaimon Shekoni Solomon

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian singer and songwriter Victony is entering a new chapter, and it’s one marked by discipline, clarity, and a deeper connection with his craft....

Celebrity News

Afrobeats star Mayorkun has officially released his highly anticipated third studio album, titled Still The Mayor, marking a decade of consistent hits and musical...

Celebrity News

Afrobeats heavyweight Kizz Daniel has officially stamped his seal of approval on Fola, a fast-rising talent who featured on his newly released EP, Unkle...

Advertisement

You May Also Like