Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Hypertension Lyrics by Peruzzi

Ayy
(What you working?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
(What you workin’?)
(Ooh, ooh)
(Dante)
(Ayy)

I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
‘Cause your body dangerous
But, me, I no dey hear word (hear word)
I dey here ’til morning (morning)
And that’s on period (wooh)

If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)

This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension (‘tension)
Hmm-hmm, hmm

Tell me what you want
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
So baby, show me working
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
Show me working, show me working

See person figure (see person figure)
Man dem wan figure your body (your body), your body
Or make I take better picture?
My people gats see this your body, this your body (your body)

If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
(Parte and parte)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)

This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
(Ikebe wey you carry for section)
(E don cause hypertension)
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
(Ikebe wey you carry for section) carry for section
E don cause hypertension (‘tension)

Ooh, ooh
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
Ooh, ooh
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
Oh, ooh, ooh
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’? workin)
Na-ni, na-na-na, ayy-na
(What you workin’?)
(Ooh-wah)
(Stubb’, Stubb’)
(Ayy, ayy)

Songwriters :Joseph Walker , Nicholas Craig / Michael Cavanagh ,Stuart Mackenzie ,Ambrose Kenny Smith

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Another major milestone has just been unlocked in Nigerian music history. Afrobeats sensation Rema has officially joined global superstars Wizkid and Burna Boy as...

Celebrity News

Global music powerhouse Burna Boy is gearing up to shake the industry once again with his forthcoming album titled “No Sign of Weakness”, set...

Celebrity News

Nigerian music sensation Ayra Starr continues her meteoric rise on the global stage as she headlines the prestigious Montreal International Jazz Festival in Canada...

Advertisement

You May Also Like