Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Party no dey stop lyrics by Adekunle gold ft zinoleesky

It’s kel-p vibes
I’m not moved by what I see
I know who I be I just want my peace
Make money eh
I go get everything I need
In my own timing
Koni kọja mi koni delay
So many people deny
Oluwa don co-sign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Shọmọde lo dun bayi
I know it’s hurting your pride
Believe me I don’t mind
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I’m always on timing ahn
See my eyes don see many thing
Ti mi o gbadura f’ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy oh ahn yeah
Aje ti n ba jade tan aya wọn a ja
Ti n ba ti fẹ mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Ọrọ aye mi ko ma le
Ma lọ Cali or Paris
Go again another day
Kilo fẹ Richard Millie or Patek
Wo currency lọwọ mi
The real shit no fugazzi no fugazzi
In tha club turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe oluwe mawe oh
Oluwe mawe
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending)
Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Afrobeats star Rema delivered a sensational moment during a recent performance of his hit track “OZEBA,” and fans got even more than they bargained...

Celebrity News

Afrobeats giant Burna Boy delivered a standout performance at this year’s Wireless Festival, thrilling fans with his global smash hit “Last Last.” The track,...

Sport

In a deeply emotional gesture, Liverpool Football Club has confirmed the retirement of the No. 20 jersey in honour of Diogo Jota, following the...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian superstar Adekunle Gold is poised to make history this November as he becomes the first Nigerian and only the second African artist, after...

Celebrity News

Nigerian singer Zinoleesky has once again captured the internet’s attention—this time, not with a chart-topping song, but with his candid response to a controversial...

Celebrity News

Afrobeats fans are in for a treat as Adekunle Gold has teased a possible collaboration on Davido’s highly anticipated fifth studio album, 5ive. Taking...

Celebrity News

Afrobeats star Adekunle Gold has added a new luxury ride to his collection, acquiring a brand-new 2025 Range Rover. The singer’s latest purchase comes...