Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Bandana lyrics by fireboy dml & Asake

Low-key
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem, dem know me
Since ’06
I’ve been writin’ this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)
‘Til eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
“Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I’m not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since ’06 (’06)
I’ve been writin’ this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d’aleba (aleba)
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin’
Hmm-mm, comin’
Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Culbeed Article

For over a decade, Olamide Adedeji, aka Baddo, has been a defining voice in Nigerian music. From his breakout album Rapsodi in 2011 to...

News

Controversial Lagos socialite Sam Larry has once again denied any involvement in the alleged assault or harassment of the late Afrobeats singer Mohbad, insisting...

Celebrity News

Afrobeats sensation Rema continues his global takeover as he filled up the iconic Accor Arena in Paris on June 30, 2025, delivering a powerful,...

Advertisement

You May Also Like