Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

IDK lyrics by wizkid ft Zlatan

Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ohun oju ri, ko se so
Ohun baba se, k’ose ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I’m in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

Ah Ibile
B’osu oluwa ni shola
Aiye t’o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K’oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that’s why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can’t say
Chance ti m’ori, m’ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

Ah Ibile
B’osu oluwa ni shola
Aiye t’o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K’oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that’s why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can’t say
Chance ti m’ori, m’ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align

Everybody fall in, oya just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kings
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin come stop me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers

[Outro]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k’ose so
On baba, se k’ose ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Fast-rising Nigerian artist Brown Joel has made it clear: he, Hyce, and Boypee are not a music group. During a recent interview on Trending...

Celebrity News

American R&B superstar Chris Brown has been granted bail in the UK after being arrested in connection with an alleged assault case dating back...

Celebrity News

Nigerian street-hop star Small Doctor has sparked an emotional conversation online after raising concerns about the alarming rise in drug abuse among youths in...

Advertisement

You May Also Like

Celebrity News

Nigerian music megastar Wizkid has canceled multiple shows from the North American leg of his Morayo World Tour, sparking a wave of online reactions...

Celebrity News

Afrobeats icon Wizkid is taking his global story to the big screen with the upcoming documentary Long Live Lagos, set to premiere at the...

Celebrity News

In the ever-heated atmosphere of Afrobeats stan culture, artists often find themselves caught in the crossfire of fan-driven rivalries. Nigerian music star Iyanya is...

Celebrity News

The 2025 American Music Awards (AMAs) are around the corner, and Nigerian music is once again taking center stage on the global scene. Four...