Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Sunny Ade lyrics by zinoleesky

Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry (sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried (wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny (and they feel they can be funny)
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in it’s game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over (ahn ahn)
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest

Celebrity News

Nigerian stars Odumodublvck and Burna Boy were among the big names at the 2024 BET Hip Hop Awards, but neither managed to secure a...

Music

Nigerian Afrobeats heavyweights BNXN and Rema have finally joined forces on their electrifying new single, “Fi Kan We Kan”, released via EMPIRE. This much-anticipated...

Celebrity News

Afrobeats sensation Oxlade has revealed that he feels more appreciated in Ghana than in his home country, Nigeria, while also addressing personal and professional...

Advertisement

You May Also Like